Friday 7 June 2013

Video - Rihanna Treats Male Fan To a Lap Dance Chris Brown Don't Watch


Rihanna sets male fan heart beat racing with an erotic lap dance. Abeg make una see the enjoyment wey Chris Brown run leave. Choi! Riha baby well done o I hail. If she was a naija babe I go say na Ekaete from Calabar hehehehe

No comments: