Wednesday 14 August 2013

Comedian I Go Dye Acquires a Rolls Royce Phantom For N30m!

Popular and successfully rich comedian, I Go Dye aka Tolotolo neck (e still get am), has just purchased a brand new Rolls Royce Phantom! I remember a comedy spate where he said he was so used to sleeping on the floor due to poverty that even when he now bought a bed he could not make the transition as he still felt poor and so continued to sleep on the floor. Abeg who say money no good no get am. Brother, abeg chop ya money o jawe, for you to buy Phantom and not K model or H model car wey yours truly dey drive, abeg I no complete the names o so any car brand wey you put there na your toronkwatcha be that. Eheh, as I was saying may God increase you with a beautiful girl wey go love you not your money and no go Benin o #Kidnappingtinz amen? But wait o na ordinary to hold microphone crack small small dry joke wey Nigerians wey don suffer tire hate to laugh at naim dis peepo take dey buy Escalade and build bi bi mansions so? Abi another tin join am? Abeg I wan change profession. (bbm rolls eyes)

No comments: